The annoying sound that was meant to wake me actually turned to a lullaby, the alarm lost its functionality. The man was tired, Phew...she na lyk dis we go dey dey?.
Man pikin must to survive under any circumstances, na im make me sleep by 4.00 a.m. and expect to wake by 6:00 to prepare for the day's work. Omo man proposes, GOD Implements( abi).
The 6:00 wey i suppose wake turn 7:30 wey i suppose don turn dey office, *yam pepper scatter scatter*.
See acrobatics as I scampered off my bed and hopped it in to the shower, nd before you could say Jack Ro..., i don dey wear socks.
na daily bread cause am.
let's go d next level jor...meet me @ d top fifu